Arrrhhhh
Champion
People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na
Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na im make man dey feel somehow
I call my aza
Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah
Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do oo
Call daddy savi
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo
I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do
Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do
La chanteuse de renom Rihanna et le rappeur A$AP Rocky ont récemment fait la une des journaux du monde entier en dévoilant le nom de leur deuxième enfant.
Avec son riche héritage culturel et sa scène musicale dynamique, Paris offre un paysage sonore unique qui continue de captiver les mélomanes du monde entier.
Il vient de loin, d'une terre riche de culture et de traditions millénaires, une terre qui surplombe le Pacifique, mais qui se baigne aussi dans les Caraïbes et qui ces dernières années est surtout connue pour les terribles nouvelles liées au trafic de drogue
C'était le 5 avril 1980 quand un groupe inconnu et sans nom a joué dans une église désacralisée de la ville universitaire d'Athens en Géorgie. À peine deux semaines plus tard, ils ont choisi un nom R.E.M. , et ilt ont sortiun single et en 1983 un album "Murmur".
Avec 7 albums à leur actif, le groupe est une source d'inspiration et de créativité au niveau mondial, au cours de ces 20 années il n'a cessé d'influencer le paysage musical et de créer des tendances.
Nous continuons donc à voir un balancement entre les festivals d'été et non, nous devons les annuler car nous ne pouvons pas garantir la sécurité.
Il sont 7, ils ont presque tous la vingtaine, ils aiment le post-rock et aussi expérimenter différents sons. Plus qu'un groupe, Black Country est une communauté.
J'ai l'impression qu'avant d'aborder le sujet traité dans cet article je dois faire une prémisse: le reggaeton n'est pas vraiment mon genre préféré, il se réfugie dans un rythme très banal avec des textes que 99% du temps décrivent la femme comme un objet disponible à l'homme macho.
Le film très critiqué «Musique» de Sia qui voit son début en tant que réalisatrice vient d'être nominé comme meilleur film au Golden Globe 2021. L'actrice principale Kate Hudson a été nominée dans la catégorie Meilleure actrice.
En mars 2020, l'industrie de la musique a réalisé qu'elle devrait se réinventer pour survivre aux règle dictées par presque tous les gouvernements pour tenter d'endiguer la catastrophe sanitaire créée par l'épidémie de coronavirus.
Il nous a quittés à l'âge de 81 ans, Phil Spector. Il était un producteur et compositeur, l'une des plus grandes personnalités dans le domaine de la musique pop rock des 60 dernières années
The Weeknd nous donne un autre morceau de l'histoire qui relie toutes les chansons qui font partie de son album After Hours.
Le magazine américain Pitchfork, reconnue autorité en matière de musique indépendante, après avoir rédigé le classement des dix plus belles chansons du 2020, nous remet les dix meilleurs albums quelques heures avant la clôture de cette année.
Un casting de stars a rendu hommage à Alice in chains il y a deux semaines. Le 1er décembre, le Museum of Pop Culture de Seattle a remis le Founders Award au groupe américain.
Don't do to me what you did to America ... ainsi ouvre la chanson America du dernier album de Sufjan Stevens.
Massive Attack vient de réaliser en collaboration avec le Tyndall Center for Climate Change Research un court métrage sur les risques du changement climatique liés à la live musique.